Download MP3 Audio “Killin Dem” by BurnaBoy ft. Zlatan
[Intro]
Abulabula, Gbe body eh
It’s Kel P vibes
Abulabula, Zlatan
[BurnaBoy]
Ise yen killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro
We go dey win like that
Oga boss make I no be abeleja
Je o mo
Popo popo popo Popo popo popo
Gbe body e po
Grrrrrrr Gbese gbese
Gbe soul e eh eh
Grrrrrrr gbese gbese
Jon jon ti jon jon
Make you no dey pull up pull up
Jolomijolo
Eh eh
Where the money, where the money nana nana
Won ni elo ni, elo ni
We making money rush rush like indomie (indomie e)
Ah we suppose get award
My Lord, baby soma jo shebi Zannoti ah
Je o mo
Ise yen killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro
We go dey wound like that
Oga boss make I no be abeleja
[Zlatan]
You are not Ayefele
So what’s your excuse
This is my time jhor, there’s nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung fu
Ibile ibile mo wo le de
Won japa won sonu
Oya who dey, who dey who dey who dey
Zlatan Ibile, Burna lewon lere
Won m’ogun pe l’efo won lo mu mi sere, won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Oya Halle, Hallelujah,
Rap Yi ta lenu se bi ti suya
Ma jeko ya e lenu ti ba lo ra beamer
Able God lasan legbo te lo n sina
K’eku le lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma need ti n ba dibo
Kapachumaremanechupako
Eruku ni mo ba to, mo gbe zanku wole
Mo ni ko fade shaku shaku
[Burna Boy]
Ise yen killing them sha, because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro
We go dey win like that
Oga boss make I no be abeleja eh eh eh
Yanyan o, yanyan o, back in the days dem dey use me to yanyan o yanyan o
What’s on my wrist, on my neck e be daya o, daya o
I no dey look uche, I dey denge o
Pele o ahn ahn
Won ni elo ni, elo ni e
We making money rush rush like indomie (indomie e)
Ah we suppose get award
My Lord, baby soma jo shebi Zannoti ah
Je o mo
Ise yen killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro
We go dey win like that
Oga boss make I no be abeleja eh eh eh
Ise yen killing them sha